Home Entertainment Lyrics ‘Commas’ by Ayra Starr – Read the Full Lyrics
Lyrics

‘Commas’ by Ayra Starr – Read the Full Lyrics

Share
Ayra Starr
Ayra Starr
Share

Commas is the lead single from Ayra Starr’s second studio album, Rage, released on January 2nd, 2024.

The song is a catchy and confident Afro-pop anthem that showcases Ayra Starr’s vocal and lyrical skills.

Below is the lyric

Lyrics of ‘Commas’ by Ayra Starr

Verse 1: Ayra Starr

(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah Na which kind life were I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh

Pre-Chorus: Ayra Starr

Barbados, Havana, livin’ life See my fire burnin’ bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me

Chorus: Ayra Starr

Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I’m allergic to sokuso I’m not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I’m not ready for confusion, oh

Verse 2: Ayra Starr

Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go Fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone

Outro: Ayra Starr

Na which kind life were I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas

Share