Home Entertainment ‘Kese (Dance)’ by WizKid – Read the Full Lyrics
Entertainment

‘Kese (Dance)’ by WizKid – Read the Full Lyrics

Share
Share

WizKid’s latest single, “Kese (Dance),” has captivated audiences with its infectious rhythm and engaging lyrics.

Released on November 14, 2024, the track showcases WizKid’s signature blend of Afrobeats and contemporary sounds, inviting listeners to the dance floor.

Full Lyrics of ‘Kese (Dance)’

Note: The following lyrics are provided for educational and informational purposes.

Chorus: Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance

Verse 1: For the vibe, I’ve been out for days Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay) Mm, anytime I dey Whether night or day, I dey on my j’s (Yebo) Even normally, mm Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray ‘Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé Whether night or day I dey on my j’s, I dey on my j’s

Pre-Chorus: Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de’bè And it’s a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty

Chorus: Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance

Verse 2: So, tell me what you wanna do tonight? You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa So baby, tell me why you wanna Shake body make you do as you like Na steady we dey blow the cana Blow some trees, make me feel alright I no fit lie, man, I’m wasted And I’m feeling reckless Na who buy last get lastest That’s why I’m working on patience I no dey joke with my paycheck If dem dey sleep, make dem wake them So we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè

Pre-Chorus: Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de’bè And it’s a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Shamanya, gbẹ́mi de’bè And it’s a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty

Chorus: Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance

About the Song

“Kese (Dance)” is a celebration of life and culture, encouraging listeners to embrace joy through dance. The term “Kese” translates to “dance” in Yoruba, reflecting the song’s emphasis on movement and unity.

Where to Listen

The track is available on major streaming platforms, including Spotify, Apple Music, and YouTube. Fans can also watch the official music video on WizKid’s YouTube channel.

Share
Related News
Entertainment

Federal Government Inaugurates Committee For Africa Tourism, Creative Economy Expo

The Federal Government of Nigeria has inaugurated the Local Organising Committee (LOC)...

Entertainment

Design Week Lagos 2025 Positions Africa as a Global Design Powerhouse

The 2025 edition of Design Week Lagos (DWL) has concluded with resounding...

Lagos International Theatre Festival
Entertainment

Lagos to Host Africa’s Premier Theatre Festival in November 2025

Lagos, Nigeria’s commercial and cultural capital, is set to host the 2025...

Entertainment

Lagos Prepares for Shakara Festival, Expects 20,000 Daily Attendees

The city of Lagos is gearing up for an extraordinary cultural experience...